Imagine say you just discovered your girlfriend dey cheat on you with one sugar daddy. You confronted her about it and she started making up excuses and then she form vex pack her stuffs from your house. Unfortunately for her she forget to check the bathroom to see her two pants wey she leave for there. Abeg my people, after everything wey you don invest for this girl, wethin you go use the pant do? Person say him go sell am to yahoo boys. Another person say him go carry am go where soldier ant dey build their mud bury am there make the ants chop am so that she no go fit born again. One person come say him go call her come carry her yeye pants. If na you wethin you go do?